Buhari Government Egbon: Justice, Justice, I mean Justice na the only hope of common man, but for my dear country, common…
Browsing: Podcast
Nnamdi Kanu Mazi: Whether you rich or poor o, las las, na death Senior everybody Egbon: That one na one of the…
Lai Mohammed Egbon: Dem just dey sack this Mourinho up and down, Mazi, how you take see the way wey Tottenham…
Mazi: Wait fess, i bin think say Naija people don commot hand for this Isa Pantami matter as him don explain…
Lai Mohammed Blames Nigerians Egbon: Na now i just confirm say almost everybody wey dey inside this Buhari government no get…
Nnamdi Kanu Mazi: True true, problem no dey finish o, na everybody get him own under clothe Egbon: Oga, no dey bend…
Census For Sex Workers Egbon: Nothing wey person ear no go hear for this Naija, wetin be this wan again now…
Tinubu Dey Disguise Mazi: Hmmm, the way Tinubu dey try gum body with Northern people get as e be o, him…
Aisha Buhari Egbon: Na fe days remain wey i go zero my mind ontop Naija matter, i no wan allow make…
President Buhari Driver Mazi: E get something wey never clear ontop this attack wey happen for Imo state o Egbon: Which wan…
Kanu Attacks Aliko Dangote Egbon: I know for sure say meself go get money for this life wey i come (cut…
Mazi: This Education wey I manage get, maka chukwu, I go make sure say my children attend the best primary and…
Nnamdi Kanu Egbon: Hmmm, Mazi don enter gbege o, wahala don tie rapper like this o Mazi: I hope say no be…
Tinubu Looseguard Mazi: I no know whether na me dey reason am like that o, or na true say NCDC no…
Egbon: This life na turn by turn, e don reach Yemi Osinbajo turn again and e dey totori my belle like…
Bola Tinubu Mazi: You see for this life ehn, e no possible to please everybody, people go always talk Egbon: No…
Egbon: E look like say meself no go carry las for this BBNaija 2021 o, i don dey hear rumour…
Mazi: Ego, Owo, Kudi, Naira, hmmm, money get power sha! Egbon: Joor o, na wetin money do you? Mazi: E no do me…
Naira Cause Kasala Egbon: Baba God, abeg no allow make the plan wey these people get for mind come to pass…
FG Wan Investigate Nigerians Mazi: E look like say this government no wan sabi the thing wey dem dey do again…
Southern Nigeria Egbon: Na make Baba God save common man for this Naija o, this News wey i dey read dey…