Bush Meat Mazi: You see this life ehn e better make person dey look well before him jump, these people don…
Browsing: Podcast
Mazi, this one wey you no come out on time today, na wetin happen?
Between Buhari And Niger Republic Egbon: E get something wey never clear ontop how this Buhari government dey gum body with…
Solution To Unemployment Mazi: Nna ehn, e be like say i go reduce the way i dey reduce News o…
African Giant Mazi: This bandits no even get shame again, everyday na so so dem matter dey enter News Egbon: Na…
Alaafin Of Oyo, Oba Lamidi Olayiwola Egbon: Sometimes, i go just dey wonder if the people wey dey this government get…
Minister For Enjoyment Mazi: Chai, anybody wey say enjoyment no dey sweet na enemy of progress! Egbon: Ah ah, Mazi anybody vex…
James Ibori For President Mazi: Na since I don dey see different different tory ontop this James Ibori, how you take…
Fani Kayode Knock Gumi Egbon: This man talk sense, kai, him talk well, even though i no too dey like some…
Fashion Get Levels Mazi: Egbon, if you see wetin my eyes see today as I dey come eh, hmmm… Egbon:…
Nnamdi Kanu Na Prophet Egbon: I like this News o, Chai, e look like say EFCC don wake up again Mazi: Wake…
Omoyele Sowore Mazi: Laugh… nothing wey man no go hear for this country o Egbon: Which wan you see again o sake…
No Food For South West Egbon: Hmmm, e don happen o, Masquerade don enter Mosque, e con chop beaten commot, this…
Tattoo Cause Kasala Mazi: Give Youth chance, allow make Youth rule, dem don give youth chance o, make we wait see…
Egbon: Hmmm, Mazi, i no too understand the thing wey dey happen to traditional rulers in this country again o Mazi: Why…
Mazi: Nna ehn, this COVID-19 something don dey get as e be o, na true say new COVID-19 don enter Nigeria?…
Egbon: This News wey i read ontop wetin happen to Rochas Okorocha totori my belle no be small Mazi: Ah Ah, how…
Ebola In Nigeria Mazi: I no even understand all these things wey dey happen, e con dey look like say…
Minister Of Self Defence Egbon: I bin dey think say we still dey plan to enter one chance o, na…
Bad Market For Bobrisky Mazi: Nna ehn, i no con understand the thing wey dey happen for this Naija again o…
Egbon: Las las, Federal Government don pack Ibrahim Magu put for one side Mazi: Na why dem talk say this life na…