Pidgin News (162): Buhari Don Change Him Mind
Browsing: Podcast
Egbon and Mazi, Pidgin News
EndSARS Protests Mazi: Oh God, which kind thing be this now, these EndSARS people don start their wahala again, if…
Court Remands Maina In Kuje Prison Egbon: Mazi, shey you don hear the brand new news ontop Maina case, shey you…
Boko Haram Fit Continue For 20 Years Mazi: If this tory wey i dey read ontop the Amotekun for Ondo…
Ogun Baby Factory Egbon: The thing wey poverty go cause for this Naija, poverty self no go fit stop am, imagine…
COVID-19 Grant For Drivers Mazi: (Song…., Chineke Idima o idima, idima eh, Chineke God o, las las i dey part…
Egbon: Walahi Talai, if for say i sabi the person wey dey drive the vehicle of Nigeria, i for just tell…
Youths Sale 2 Policemen Head For 1,000 in badan, Oyo State. Egbon: Finally, finally, the matter don pass be careful like…
Pidgin News Egbon: Chai, which kind news be this one o, Mazi come see something o, these evil people don…
Rivers State Governor, Wike Warns Buhari over the state of the Nation. Mazi: Hmmm, naa many thing i no understand…
Egbon: Mazi, i fit tell you categorically say naa only one thing dey make Naija people proud say dem be citizens…
Mazi: Hmmmm… Allegation Against Yakubu Gowon, if this thing wey dem talk say Yakubu Gowon do naa true, e mean say…
Egbon: Lobatan, e don happen, Nigeria don land inside another recession like this o, see wetin i dey always talk, wey…
Egbon and Mazi reminiscene over the Lekki Massacre of October 20. Egbon: No arrest, dem no sack anybody, nothing nothing,…
Lai Mohammed Don Talk Again Egbon: I bin dey think am some days ago say e don reach reach like 3…
The Strange And Deadly Illness In Kogi Mazi: To even open Newspaper or hear News ontop radio and television these days…
Egbon: For this Naija like this, naa only God dey protect the common man o, no security at all for…
Mazi: This period wey we dey like this, person suppose dey very very very careful o Egbon: Before nko, with the many…
Egbon: If i talk now, Mazi, you go say i too dey complain o, you go say, i no dey hopeful,…
Repentant Boko Haram Members Mazi: I just dey feel happy today, me self no even know why my Belle dey…