Valentine’s Day Palava Mazi: Laugh.., ah, no be small something o, naa this valentine’s day I take support that man wey…
Browsing: Podcast
AK-47 Na For Self Defence Egbon: Hmmmm, las las, this country don dey enter one chance, imagine ehn, imagine this…
Lawmakers Contract COVID-19 Mazi: No be today i don dey talk am say domestic violence no be better something, see…
Back To Lekki Toll Gate Egbon: Laugh.. nothing wey Musa no go see for gate o, this country self naa…
Winners Pastor Mazi: Bia Bia, Egbon, na wetin be the latest ontop this cryptocurrency matter wey dey town like this?…
Okonjo Iweala Egbon: (Song), water e no get enemy, omi o lota o, water e no get enemy (cut in.. Mazi: Egbon…
The Fear Of EFCC Mazi: Naa this kind thing dem dey call like father like son (cut in.. Egbon: And you fit…
Sunday Igboho Expose Ooni of Ife
COVID-19 Law No Be Joke Closure Of Markets In Abuja Mazi: Before Before, i bin dey think say this law wey…
President Buhari Loose Guard Egbon: I don dey talk am tey tey say Leadership na by example, no be to dey…
Beware Of Cucumber Egbon: I know say you go don hear the news so i no need ask you say shey…
Marriage Na Scam? Mazi: Hmmm, you see for this life ehn (cut in Egbon: Laugh, anytime you talk like this…
Naira Marley, The Role Model Mazi: Naa different different tory person go dey see inside paper, we no even dey…
Cow Lives Matter Egbon: I no even sure say human life still get value for this country again o Mazi:…
Bye Bye To Donald Trump Mazi: Nawa o, so las las, Donald Trump don pack him Kaya commot for White…
NIN Registration Deadline Mazi: Hmmmm, the way wey many young people dey take find Money these days dey fear person…
The Pigeons Egbon: Naa since the time wey i hear say Eyele, the pigeons no gree fly for Eagle Square i…
Automatic COVID-19 Healing Mazi: Dem say make our pikin resume school on Monday, how you take see the matter Egbon: Hmmm,…
Salute To Nigerian Soldiers Egbon: You see for this life ehn, e no good make person dey laugh sake of say…
Tunde Ednut Mazi: I too like the way Baba God dey do him things o, as him sabi say i no…
Stingy Men Association Of Nigeria Egbon: Mazi, Mazi, the only Businessman wey dey current, how e be now? Mazi: Naa…