Nnamdi Kanu Mazi: True true, problem no dey finish o, na everybody get him own under clothe Egbon: Oga, no dey bend…
Browsing: egbon and mazi
Census For Sex Workers Egbon: Nothing wey person ear no go hear for this Naija, wetin be this wan again now…
Tinubu Dey Disguise Mazi: Hmmm, the way Tinubu dey try gum body with Northern people get as e be o, him…
Aisha Buhari Egbon: Na fe days remain wey i go zero my mind ontop Naija matter, i no wan allow make…
President Buhari Driver Mazi: E get something wey never clear ontop this attack wey happen for Imo state o Egbon: Which wan…
Kanu Attacks Aliko Dangote Egbon: I know for sure say meself go get money for this life wey i come (cut…
Mazi: This Education wey I manage get, maka chukwu, I go make sure say my children attend the best primary and…
Nnamdi Kanu Egbon: Hmmm, Mazi don enter gbege o, wahala don tie rapper like this o Mazi: I hope say no be…
Tinubu Looseguard Mazi: I no know whether na me dey reason am like that o, or na true say NCDC no…
Egbon: This life na turn by turn, e don reach Yemi Osinbajo turn again and e dey totori my belle like…
Bola Tinubu Mazi: You see for this life ehn, e no possible to please everybody, people go always talk Egbon: No…
Egbon: E look like say meself no go carry las for this BBNaija 2021 o, i don dey hear rumour…
Mazi: Ego, Owo, Kudi, Naira, hmmm, money get power sha! Egbon: Joor o, na wetin money do you? Mazi: E no do me…
Naira Cause Kasala Egbon: Baba God, abeg no allow make the plan wey these people get for mind come to pass…
FG Wan Investigate Nigerians Mazi: E look like say this government no wan sabi the thing wey dem dey do again…
Southern Nigeria Egbon: Na make Baba God save common man for this Naija o, this News wey i dey read dey…
Bush Meat Mazi: You see this life ehn e better make person dey look well before him jump, these people don…
Mazi, this one wey you no come out on time today, na wetin happen?
Between Buhari And Niger Republic Egbon: E get something wey never clear ontop how this Buhari government dey gum body with…
Solution To Unemployment Mazi: Nna ehn, e be like say i go reduce the way i dey reduce News o…
African Giant Mazi: This bandits no even get shame again, everyday na so so dem matter dey enter News Egbon: Na…