Mazi: Hmm, If i combine the Grammar wey i don hear for this 2020 alone, i fit do my own dictionary…
Browsing: Egbon and Mazi
Pidgin News, Egbon jimoh and Mazi okoroafor weekly episodes fun breakdown of News and happens around Nigeria.
With the world health crisis going on, reading the news can get inundating or even sad; that is why at everyevery.ng we have come up with a way for you to read the news without the intensity that comes with it. We’ve called it Pidgin News.
Our Pidgin news is not the typical reporting of the news in pidgin English; it’s two middle aged Nigerian men discussing the news with the little knowledge they have of the world. It promises humour and also knowledge of everything you need to know about what is going on in the country.
Egbon: (Clap….), nawa o, small small, this thing don dey turn normal something among our Politicians, e be like say naa…
Egbon: Naija my country, we just dey move from one grammar to the other, the other day naa Quarantine we dey…
Mazi: Naa the reason why i dey always talk say e no too good to dey believe everything wey dey ontop…
Egbon: Ah, e too pain me say all these Omoita no allow this EndSARS protests end well o, only because say…
Mazi: Chineke God ooo, this news no sweet my belle at all, Jesus, help us for this country o, see…
Egbon: I just dey hear different things wey this anonymous dey do, but i no even know who dem be…
Mazi: If this Osinbajo apology no satisfy the protesters, I no con know wetin dem want again o, cuz the…
Egbon: ( Clap…, Nawa for this Naija o, we dey shout make dem end SARS, dem say dem don dissolve…
Mazi: This Nigerian youths don dey over do like this o, abi naa wetin remain wey dem want make government…
Egbon: End SARS, End SARS saa everyday naa the same song we dey sing all this year, nigbawo gangan, when will…
Nigeria don start to dey make their own corona testing kit ooo. No be good news be that?
Abeg. You know. You know say all these people dey do things for their own selfish reasons but you just no wan gree with me. Anyway, you know say me I tell you say strike or no strike I go open my shop; I glad say I no buy into all these their nonsense
Yes, because from the thing wey I don see; first of all ASUU strike no dey solve any wahala at all. The strike go just waste the time of people children and the amount of time wey dem suppose spend for school go increase with no merit.
Ahn Ahn, you never hear say labour congress go start strike starting from 28th of September?
This thing wey you talk now na the same thing wey Atiku Abubakar talk now now now now. En talk say god fatherism don dey end. E even talk say make Iyamu work with obaseki and make en let go of the leprosy wey e hold for hand.
Ha ha… Mazi, there is motor and there is vehicle. You know how one Ferrari be? And na three otedola buy o… one for each pikin
I no care… whether dem test or dem no test, we get ninety cases. If to say the cases dey increase; you for don hear how some people dey die…. With or without test. You know how many cases dey India right now?
Good morning o, Mazi you just dey wake from sleep? Mtshww, Egbon I no even know for myself again… the…
So how that judgment take concine you? Yes, I agree with the thing wey dem dey do for kaduna; anybody wey wan go rape person pikin, make dem castrate am. Since e no wan get self-control… government go give am self control
Na wa o. your patience don loss this morning. The good part be say fuel price fit reduce to the barest minimum; if something happen now and fuel dey everywhere, the price of fuel fit reduce well well and you fit even buy fuel for twenty naira per litre