Sunday Igboho Expose Ooni of Ife
Browsing: pidgin news
COVID-19 Law No Be Joke Closure Of Markets In Abuja Mazi: Before Before, i bin dey think say this law wey…
President Buhari Loose Guard Egbon: I don dey talk am tey tey say Leadership na by example, no be to dey…
Marriage Na Scam? Mazi: Hmmm, you see for this life ehn (cut in Egbon: Laugh, anytime you talk like this…
Naira Marley, The Role Model Mazi: Naa different different tory person go dey see inside paper, we no even dey…
Cow Lives Matter Egbon: I no even sure say human life still get value for this country again o Mazi:…
NIN Registration Deadline Mazi: Hmmmm, the way wey many young people dey take find Money these days dey fear person…
The Pigeons Egbon: Naa since the time wey i hear say Eyele, the pigeons no gree fly for Eagle Square i…
Automatic COVID-19 Healing Mazi: Dem say make our pikin resume school on Monday, how you take see the matter Egbon: Hmmm,…
Salute To Nigerian Soldiers Egbon: You see for this life ehn, e no good make person dey laugh sake of say…
Tunde Ednut Mazi: I too like the way Baba God dey do him things o, as him sabi say i no…
Stingy Men Association Of Nigeria Egbon: Mazi, Mazi, the only Businessman wey dey current, how e be now? Mazi: Naa…
Boko Haram Leader Mazi: Egbon Egbon, ba wo ni, shey you feel that my Yoruba? Egbon: You better pay me…
Paternity Fraud Egbon: Make i no lie, Mazi you do well o, i don finally link all my 3 sim…
National Identification Number Mazi: Dis NIMC staff still never call off the strike o, i hope say you don register…
Big Brother America Egbon: Mazi, make i even ask you self, shey you sabi how person fit do this sim card…
Deeper Life School Mazi: Happy New year to you my brother, I don already dey see sign say this year…
Major Events In 2020 Egbon: Baba God you too much, I salute you, even I carry plenty Gbosa give you…
Bishop Kukah On Fire Mazi: But wait o, e just look like say naa this 2020 I go first hear…
Buhari And Religious Leaders Egbon: Con see the thing wey I dey always talk about wey you go dey talk…
Merry ChristMASK Mazi: Welcome to my House Egbon, how the Christmas celebration be for your side? Egbon: Laugh… we thank…