Buhari And Religious Leaders Egbon: Con see the thing wey I dey always talk about wey you go dey talk…
Browsing: Lit Corner
This period is a tough time for every citizen of the world with the health crisis going on; and sometimes it is good to take a break from the tons of negative news out there. How do I do that? You might ask. Look no further because at Everyevery.ng we’ve got you.
We have tons of fictional stories that can help you escape from whatever it is you are going through, even if it’s just plain old boredom. Fictional stories in different genres; from love and romance to thriller and drama… we’ve got you.
Merry ChristMASK Mazi: Welcome to my House Egbon, how the Christmas celebration be for your side? Egbon: Laugh… we thank…
Akin Alabi Enter Wahala Ontop Healthcare Centre Mazi: That argument wey happen between Reno Omokri and Garba Shehu naa serious…
Operation Show Your Face Mask Egbon: As the matter be like this, anybody wey no wear him face mask no…
NDLEA-SWAT Mazi: Oga Current Affairs abeg come explain dis thing wey i dey see ontop social media o Egbon: See,…
Kankara Boys Egbon: I don talk am before say if government do something wey i suppose clap, i go clap…
President Muhammadu Buhari @78
SIM Card Registration Palava Egbon: Mazi, make i shock you Mazi: Naa yourself you go shock, you no fit shock me, but…
Buhari And Him Dear Cows Egbon: If i talk my mind, some people go talk say i too complain, but…
IPOB No Wan Carry Last Mazi: Small, small, Naija go dey safe, naa this kind news dey sweet my Belle, no…
Adeboye Prays For Naira Egbon: Naa small remain make this Naira no even get value again, imagine, naa 490 naira be…
Pidgin News (163): Maina Don Join Political Fainters
Pidgin News (162): Buhari Don Change Him Mind
Popular Nigerian playwright, poet and essayist in the English language, Wole Soyinka has launched a new boo
Egbon and Mazi, Pidgin News
EndSARS Protests Mazi: Oh God, which kind thing be this now, these EndSARS people don start their wahala again, if…
Court Remands Maina In Kuje Prison Egbon: Mazi, shey you don hear the brand new news ontop Maina case, shey you…
Boko Haram Fit Continue For 20 Years Mazi: If this tory wey i dey read ontop the Amotekun for Ondo…
Ogun Baby Factory Egbon: The thing wey poverty go cause for this Naija, poverty self no go fit stop am, imagine…
COVID-19 Grant For Drivers Mazi: (Song…., Chineke Idima o idima, idima eh, Chineke God o, las las i dey part…
Egbon: Walahi Talai, if for say i sabi the person wey dey drive the vehicle of Nigeria, i for just tell…