Ritualists In Ondo Mazi: Hmm, e be things o, you remember say na yesterday we dey talk say make federal government…
Browsing: Podcast
Native Doctor Emerges Governorship Candidate Egbon: This federal government matter don dey taya man o, dem arrest Nnamdi Kanu, now, na…
Nnamdi Kanu Confesses Mazi: I never still understand the thing wey federal government dey talk ontop this Nnamdi Kanu matter o…
Scary Prophesy About Abuja Egbon: One thing wey me i know for sure na say, e fit take 20 years for…
Nigeria Electric Car Mazi: You see ehn, e fit take time o, but i know say one day Naija self go…
President Buhari Surrenders Egbon: Kai, drama sha full this country, this Father’s day wey just pass, plenty people sha dey give…
Hello beautiful people!Welcome back to Mind Talks with Imma on EveryeveryNG!! T…T… TGIF!!! Thank God It’s Friday! You guys, do…
Femi Adesina Warns Obasanjo Mazi: Nna ehn, the Grace wey dey ontop this Cristiano Ronaldo guy big no be small o,…
Kelechi Iheanacho Egbon: Fake life too plenty ontop social media, na why I no fit envy anybody be that Mazi: Yes o,…
TB Joshua Mazi: Hmm, e look like say this Adamu Garba don offend some people wey him no suppose offend o,…
Wizkid Celebrates Davido Egbon: Some fans of all these musicians go just dey give themselves unnecessary headache, dey argue ontop wetin…
You guys can tell I’m excited. Monday is a public holiday. The new day for Democracy day is now June 12. So, since it fell on Saturday, an official day to mark it has been set for Monday. Wawu! So, it’s going to be a long weekend and people will turn up to work on Tuesday looking like drunks and tired, and asking if they really need to keep the job.
CBN Threatens To Jail Nigerians Mazi: Laugh… Kai, i no just understand the kain spirit wey dey enter some people body,…
Fulani Herdsmen Egbon: Today na good day for Naija o, las las, Bubu don come out of Aso Rock Mazi: Ehn ehn,…
New Report Expose Bill Gate Mazi: Everywhere i turn to, na this Twitter matter everybody just dey talk up and down,…
Dangers Of VPN Egbon: Hmm, e good make person dey do good for this life sha, since Prophet TB Joshua pai,…
Hello beautiful people, welcome to MindTalks with Imma on EveryEveryng. Yeah yeah! You heard write we have a new landlord. I had intended to make this announcement earlier but then I’ve been trying to fix up some things.
Femi Adesina Tags Buhari ‘Bully’ Mazi: Egbon, e look like say i go reduce the amount of news wey i dey…
Lady Cut Off Employer’s Penis Egbon: Yes, na this kind thing suppose dey happen to all those men wey dey rape…
Jack Dorsey Knocks Buhari Mazi: Bubu no suppose talk this kain thing with the wey the country dey like this o…
Egbon: Naija people no dey waste time to bring out receipt o, dem don drag Aisha Yesufu, even talk say she…