Author: Femi Adeniyi

Avatar photo

Oluwafemi Adeniyi is a Broadcast Journalist, Sports presenter/writer and Content developer

A former Big Brother Naija winner, Mercy Eke, announced that she would be featuring in a new TV series titled TRIPS. According to the former BBNaija winner, the TV series is about the lives and experiences of three e-taxi drivers. Other actors in the series include a famous skit maker and actor, Debo Adebayo, also known as Mr Macaroni Mercy Eke “I will be staring in a new TV series called *TRIPS* Trips is a series about the lives & experiences of three e-taxi drivers. Other actors include @mrmacaroni & @fatherdmw, As well as a host of top actors.” Details…

Read More

Jack Dorsey Knocks Buhari Mazi: Bubu no suppose talk this kain thing with the wey the country dey like this o Egbon: Hmm, i bin think say you go still come this Newspaper stand, con tell me say Bubu talk no too bad ni (cut in.. Mazi: Abeg, i no get time for argument, i don talk my own commot mouth, this kain talk no follow at all Egbon: Shebi e dey look like say i dey over talk if i dey talk something ontop this Bubu government matter, anyways i like the thing wey Jack Dorsey do Bubu Mazi: Na who be Jack Dorsey…

Read More

Egbon: Naija people no dey waste time to bring out receipt o, dem don drag Aisha Yesufu, even talk say she misyarn Mazi: Ahh, the same Yesufu wey people dey call better woman when dem do that EndSARS protest? Egbon: Yes o, she go tweet something ontop Twitter, inside the tweet, she talk say Yemi Osinbajo na dictator, say him no be better person Mazi: Ohh, Osinbajo wey plenty people dey talk say he try well well, this life sha, nobody fit please human being Egbon: Na why people con dey drag Aisha Yesufu be that say she don forget the time wey se…

Read More

Amid the clamour for the Yoruba Nation, Yoruba activist Sunday Adeyemo, also known as Sunday Igboho, has revealed the plans for Asiwaju Bola Tinubu. Igboho revealed that Tinubu would be given a presidential ticket when the Yoruba Nation becomes a reality. In a viral video, Igboho told the people to stop attacking Tinubu, noting that the former Lagos State governor would choose for president but in the Yoruba Nation. However, he urged Tinubu not to collect what he tagged Fulani ticket. This is coming amid speculations making the rounds that the National Leader of the ruling All Progressives Congress, APC,…

Read More

Southern Governors Expose Garba Shehu Mazi: Wait o, i no understand this argument between southern governors and the presidency o, the matter pass the wan wey dey ground Egbon: My brother, e look like say the matter pass the wan wey we dey hear and read ontop Newspaper o Mazi: Ah, but, this Open Grazing matter no suppose hard reach this wan now Egbon: Abi now, but, e look like say some people for inside the Presidency get agenda wey no dey open to Naija people, if no be so, the matter no suppose long like this Mazi: Which wan you dey talk again now,…

Read More

Nnamdi Kanu Mock Nigerians Mazi: Naija parents get plenty work to do o, na this Children day remind me the thing wey don dey my mind before Egbon: Ohhhh, wetin be the thing wey dey your mind before? Mazi: Hmmm, sometimes ehn, if i just see how some small small pikin dey behalf ontop social media, the thing dey give me concern Egbon: My brother, no be only you o, every better parent suppose dey concern ontop the thing wey their children dey expose to ontop social media, and if we talk now, some parents go talk say na civilization Mazi: Which kain civilization…

Read More

President Muhammadu Buhari on Thursday, May 27, 2021 appointed a new Chief Of Army Staff, COAS. The new COAS is Major General Farouk Yahaya. 1.Before his appointment Yahaya was the General Officer Commanding 1 Division of the Nigerian Army. 2.Farouk Yahaya was the incumbent Theatre Commander of the Counter Terrorism and Counter-Insurgency military outfit in the North East code-named Operation HADIN KAI. 3.He graduated from the Nigerian Defence Academy and Salford University. Farouk Yahaya’s appointment comes six days after the former COAS, Lt General Ibrahim Attahiru and ten other military personnel died in an air crash while on an official…

Read More

Abidemi Rufai Egbon: This life sha, i know just understand why some people never still understand say na vanity untop vanity the thing be Mazi: Hmm, my brother, sometimes, me self dey wonder why some people just like to handle this life matter like say e pass this one, imagine how the Army Oga, Ibrahim Attahiru just pai like that Egbon: The news shock me o, con dey very painful as i con later hear say one of the soldiers marry like 2 months ago Mazi: The news dey very painful, the Army Oga wey dem just appoint wey never pass 4 months o…

Read More