Author: Femi Adeniyi

Avatar photo

Oluwafemi Adeniyi is a Broadcast Journalist, Sports presenter/writer and Content developer

CBN Threatens To Jail Nigerians Mazi: Laugh… Kai, i no just understand the kain spirit wey dey enter some people body, wey dey make dem behave like person wey dem dey take remote control Egbon: Hmm, people just get diffrent different character for this life, which wan you see or hear again o? Mazi: No be this man wey wire France Presido slap, dem don send am go jail, na 4 months dem say make him go stay for prison Egbon: Laugh…, the man even get luck o, if to say na Naija Presido him wire that kain slap, no be only him go…

Read More

Fulani Herdsmen Egbon: Today na good day for Naija o, las las, Bubu don come out of Aso Rock Mazi: Ehn ehn, i talk am say him go talk when time reach Egbon: Hear the thing wey you dey talk, so time never reach since wey dem don dey Pai people, na now tme reach abi? Mazi: No be that wan i dey talk o, we no even need to argue, the thing wey matter pass na say him commot for Aso Rock, but where him con go? Egbon: Him go Lagos where him commission some project, but before him do the commissioning, him go…

Read More

Finally, one of the people arrested alongside famous Nigerian socialite, Ramon Abass, also known as Hushpuppi, has narrated his ordeal. EveryEvery.ng gathered that @officialpac02, identified as Hushpuppi’s best friend, described the arrest as a dramatic around. According to him, what seemed a quest for greener pastures turned out to be the darkest six months of his life. @officialpac02 added that he faced pains of incarceration, the groans of solitude and the agonies of torture that made life challenging. Officialpac02 disclosed that a week to his birthday, security operatives arrested him and some friends alongside Hushpuppi about a year ago in…

Read More

Nwoko, the Malaria Eradication Project initiator, also hosted Vaccine experts and other stakeholders at his village in Idumuje Ugboko, also known as Mount Ned Resort, Delta State.

Read More

Nigerian Singer Tiwatope Savage and her counterpart in the music industry, Deborah Oluwaseyi, popularly known as Seyi Shay, reportedly fight dirty in Lagos. In a viral video, Tiwa challenged Shay to say whatever she knows about her publicly. Both singers got into a heated verbal fight that nearly turned physical after Shay reportedly walked up to Tiwa to try and say Hi. Over the years, Tiwa Savage has had a heated beef with Victoria Kimani and Seyi. There indications that the two have ganged up against her, attacking her on social media, during interviews and in songs. Seyi has reportedly…

Read More

New Report Expose Bill Gate Mazi: Everywhere i turn to, na this Twitter matter everybody just dey talk up and down, e look like say some people take this Twitter serious pass their life self Egbon: And e show say you self no know say some people life depend on that Twitter wey you dey see so Mazi: Abeg, no talk wetin no follow, before Twitter come, shey people no dey live their life, how their life take depend on Twitter ? Egbon: So, you no dey see as people dey sale, dey buy different different items ontop the platform, you no see as…

Read More

Many Nigerians tongue-lash famous Nollywood actor Yemi Solade over his comment regarding the suspension of Twitter’s operation in Nigeria. In a viral video, the Nollywood actor noted that Twitter went too far by insulting President Muhammadu Buhari and, by extension, Nigerians at large by deleting the President’s Tweet. Yemi Solade stated that the action taken by Twitter trampled on the fundamental human rights of Nigerians, adding that it was not the first time the microblogging platform will do such a thing. The actor said there is a need to curb the white supremacist tendency. According to him, there should be…

Read More

Dangers Of VPN Egbon: Hmm, e good make person dey do good for this life sha, since Prophet TB Joshua pai, plenty people just dey talk the better better things wey the man do Mazi: Yes o, because las las, na the things wey man do people go talk after him don commot for this world, still, we no fit please everybody Egbon: No be lie my brother, as plenty people dey talk say the man try, naso i see one post ontop social media where one lady talk say TB Joshua no do well at all Mazi: You see, nobody fit please…

Read More

Following the indefinite suspension of Twitter’s operations in Nigeria, a new microblogging platform known as Koo has launched in Nigeria. Aprameya Radhakrishna, the co-founder of the platform, announced that the platform is now available in Nigeria, noting that the company would add new local languages for users in the country. The Indian micro-blogging firm confirmed that the platform is now available in Nigeria, noting that the West African country is similar to India in terms of language diversity. Koo Radhakrishna further explained that the micro-blogging site has a global outlook and will enable micro-blogging in countries that need it the…

Read More

The activist, who went to Ado Ekiti for his Yoruba Nation Rally, demanded an immediate referendum. EveryEvery.ng gathered that many of his supporters trooped out to participate in the rally and called for the sovereignty of the Yoruba people.

Read More

Femi Adesina Tags Buhari ‘Bully’ Mazi: Egbon, e look like say i go reduce the amount of news wey i dey read o, maybe, make i go face my business Egbon: Hmmm, my brother, the matter tie rapper o, everything just look wan kain, no wonder why Obasanjo talk the thing wey him talk Mazi: Wetin Obasanjo talk again? Egbon: Him talk say Naija don commot from the country wey dey flow with milk and honey, say na sadness plus bitterness con dey flow now Mazi: Kai, Kidnapping plus killings just dey happen everywhere, ah ah, Baba God help us o Egbon: And Femi Adesina still…

Read More

Lady Cut Off Employer’s Penis Egbon: Yes, na this kind thing suppose dey happen to all those men wey dey rape for this Naija, make the thing fit reduce, no be say make court dey waste time Mazi: This wan wey you serious like this, e look like say the thing sweet your belle well well Egbon: Very well o, the thing dey totori me, dem say e get this young lady wey cut him Oga penis commot sake of (cut in Mazi: Ah, and you talk say the thing sweet your belle, person cut another man factory, why the thing dey sweet your…

Read More