Author: Femi Adeniyi

Avatar photo

Oluwafemi Adeniyi is a Broadcast Journalist, Sports presenter/writer and Content developer

Dino Melaye Expose Nigerian Minister Mazi: Kai, Naija my country, some of these politicians don dey add 20 and 23 o, the game don start Egbon: And anybody wey sabi mathematics go know say 20 plus 23 na 2023, their harvest time don dey near small small Mazi: Hmm, i shock when i hear say Cross River governor, Ben Ayade don port go APC, say him no need umbrella again Egbon: And you still wan make i believe say these people get conscience like this, las las, most of these governors just dey chop National cake, run go the party wey no go allow…

Read More

Sunday Igboho Partners Nnamdi Kanu Egbon: All these people wey dey burn police station, burn INEC office in the South-east don dey overdo o, abi which kind thing be this Mazi: I bin think say na only me see the matter like that, i no know say you self don see am as overdo Egbon: Ah ah, e no make sense now, dem forget say na tax money dem go take repair all the property wey dem dey spoil Mazi: I even hear say Oga for ekelebe, Alkali Baba don launch one ogbonge operation, dem call am operation restore peace Egbon: E reach make dem…

Read More