Browsing: news

Honestly, na God save person. From now on before I answer phone call I go first check if any check point dey the area but I get one question ehn. Wetin concern my innocent phone call with army wey dey do en work for check point; my call no mean say dem no fit do their work

I Agree, but I get one question. Why now? Are they trying to tell us that 100 fake professors have been working in the educational system for how many years and there are just finding that out? Is that NUC has not been doing its job before?

Egbon, you don talk am finish. You know say this corruption thing eh.. e no be only government, even citizens both rich and poor dey participate in corruption. You buy something for someone two hundred naira and you go and tell the person that you bought it five hundred naira… no be corruption?

See enh Egbon, I no fit talk this bill with you because for your mind the bill don pass but for my own mind the bill never pass and something can still be done about it. If Nigeria don tire you, you know say you fit relocate go Canada where you go dey trek well since you still no wan buy car because you like to dey trek

Do you need to ask me? Abi you should be asking me if I was able to differentiate between that match and Atlanta 1996. You no see as the match come dey look like old match? The picture quality was very poor

I am not saying that, what women don’t know is that they have had all the power since 19ogogoro. You think that if I do anything without telling my wife I will eat in the house that day?

Mercy has been announced as the winner of the 2019 Big Brother Naija Reality show after she became the last woman standing and one of the five finalists.