Coronavirus never catch am but the problem be say federal government no even wan fight to bring all the Nigerians wey dey China. Dem dey talk say if need be dem go carry plane go bring dem but need never arise
Browsing: Podcast
Na the same thing, Nigerian Police dey deny say dem no get hand in the demolishment of en house, say dem no even know say dem dey demolish any house wey Saraki get
And the police plus army show up well well. The wey dem take respond to catch the thieves increase the respect wey I get for them
Mazi, no ask that kind question o. you no know say with social media you fit carry your business go international… through social media you go meet all kinds of people from different parts of the world wey you fit sell market to
Na em I dey ask since. Say most of our Nigerian teacher no know anything; we dey harass government about our education system but the truth be say the teachers are the core of the education system
You no need to finish, I don complete the story for myself… no be the yahoo boy wey dem just arrest for impersonating the CBN governor?
You supposed know all these entertainer, na dem sabi lie pass anybody wey dey for this world. Entertainers and politicians, I no know who lie pass. You know this musician Duncan Mighty… wey sing that song wey you too like wan time
Dem don bring light for my side since… I know say the strike no go last now; which kind lie lie strike be that? The people wey dey do strike no dey use light for their house? Mtshw… maybe una transformer spoil
Honestly, na God save person. From now on before I answer phone call I go first check if any check point dey the area but I get one question ehn. Wetin concern my innocent phone call with army wey dey do en work for check point; my call no mean say dem no fit do their work
Make we leave am. You see say Lagos government dey work? Dem don lock twenty four pharmacies and patent medicine stores
I Agree, but I get one question. Why now? Are they trying to tell us that 100 fake professors have been working in the educational system for how many years and there are just finding that out? Is that NUC has not been doing its job before?
Egbon, you don talk am finish. You know say this corruption thing eh.. e no be only government, even citizens both rich and poor dey participate in corruption. You buy something for someone two hundred naira and you go and tell the person that you bought it five hundred naira… no be corruption?
See enh Egbon, I no fit talk this bill with you because for your mind the bill don pass but for my own mind the bill never pass and something can still be done about it. If Nigeria don tire you, you know say you fit relocate go Canada where you go dey trek well since you still no wan buy car because you like to dey trek
For every good news there are four bad news about this country. Okay, see now. Kano government is saying that it will not adhere to court ruling that the additional emirs created are not valid
“I know that it is Abdul but does he know that you are in love with him?” she questioned. Her question took me aback, where did she get the confidence to ask me such questions? “I think he does, they both know that they feel something for each other” Lota answered. “Are you kidding me?” I thought, since when did my love life become a group discussion for them without my permission?
Tor, we don see am now, en eye service don open en eye. Mazi, these yahoo boys get liver o. E get one wey still dey run things from prison
Lota did everything to get her out of the house including making her shower and drink coffee. She finally got to my house and she was pleasantly surprised by the party. Everything suddenly became okay between her and Jude, it looked like they had made up; I guess she thought that he also had something to do with her surprise birthday party. Everyone was having a good time when Jude tried to get our attention because he had an announcement to make. We gave him the attention oo, just for him to give a speech appreciate Ashezi and before we knew what was going on; he was on one bended knee
Do you need to ask me? Abi you should be asking me if I was able to differentiate between that match and Atlanta 1996. You no see as the match come dey look like old match? The picture quality was very poor
She told us that she engaged in a threesome with him because it was what he wanted for his thirtieth birthday, she confessed to us that most weekends when we did not see her she was at his mother’s house cooking and cleaning including mother’s day; she also told us how almost everything she did was to please him including what she wore and her hairstyle
Mazi, why you dey talk as if you no dey this country? You never hear say government don ban keke?
He turned alright, when he did; he came straight to our table with wrath bubbling in his eyes “you fucking bitch! You destroyed my relationship just because I injured your leg. You told her to break up with me. Watch your back” he roared and before I could say anything, he was gone.