Mazi, my own be say people wey dey fake kidnap ehn; make their punishment pass the people wey actually kidnap
Browsing: pidgin news
Mazi, these our country people wey dey do fraud abroad no dey fear sef; everyday dem dey arrest our country people wey dey abroad for one type of fraud or the other
Honestly enh, as you dey ask me this question, I no know but dem don ordain am sha and even the Alaafin of Oyo dey advise am on how to comport enself as king
So with everything wey dey happen you no know? Okay, make I give you one small example. At this level port no suppose dey one Igbo state? Out of all the states for this country, no be Igbo states dey trade pass
But their fight different. For boxing na blow dem dey take knack their head and for wrestling na as e do you, anywhere wey you wan knack the personNa wa for
Hmmm Egbon, you see as God save me enh. I be wan buy shop for that market o but something come tell me make I wait and the shop wey I suppose buy for that market that time na one of the shop wey catch fire for that market
And the police plus army show up well well. The wey dem take respond to catch the thieves increase the respect wey I get for them
Mazi, no ask that kind question o. you no know say with social media you fit carry your business go international… through social media you go meet all kinds of people from different parts of the world wey you fit sell market to
You no need to finish, I don complete the story for myself… no be the yahoo boy wey dem just arrest for impersonating the CBN governor?