Egbon: Sanwo-Olu bin dey think say him fit carry us join body, him dey try make us forget the thing wey… Read More
Mazi: This news wey i hear dey do my body one kain o, how Government go destroy people Business like this,… Read More
Egbon: Hmm, sometimes, this Buhari government go dey make me wonder whether naa Democracy we still dey practice for this… Read More
Mazi: Hmm, If i combine the Grammar wey i don hear for this 2020 alone, i fit do my own dictionary… Read More
Egbon: (Clap....), nawa o, small small, this thing don dey turn normal something among our Politicians, e be like say naa… Read More
Mazi:This matter don dey give me concern like this o, the bad thing wey this EndSARS protests cause don dey… Read More
Egbon: Naija my country, we just dey move from one grammar to the other, the other day naa Quarantine we dey… Read More
Mazi: Naa the reason why i dey always talk say e no too good to dey believe everything wey dey ontop… Read More
Egbon: Ah, e too pain me say all these Omoita no allow this EndSARS protests end well o, only because say… Read More
Mazi: Chineke God ooo, this news no sweet my belle at all, Jesus, help us for this country o, see… Read More
Egbon: I just dey hear different things wey this anonymous dey do, but i no even know who dem be… Read More
Mazi: If this Osinbajo apology no satisfy the protesters, I no con know wetin dem want again o, cuz the… Read More
Mazi: This Nigerian youths don dey over do like this o, abi naa wetin remain wey dem want make government… Read More
Nigeria don start to dey make their own corona testing kit ooo. No be good news be that? Read More
Abeg. You know. You know say all these people dey do things for their own selfish reasons but you just… Read More
Yes, because from the thing wey I don see; first of all ASUU strike no dey solve any wahala at… Read More
Ahn Ahn, you never hear say labour congress go start strike starting from 28th of September? Read More
This thing wey you talk now na the same thing wey Atiku Abubakar talk now now now now. En talk… Read More
Ha ha… Mazi, there is motor and there is vehicle. You know how one Ferrari be? And na three otedola… Read More
I no care… whether dem test or dem no test, we get ninety cases. If to say the cases dey… Read More
Good morning o, Mazi you just dey wake from sleep? Mtshww, Egbon I no even know for myself again… the… Read More