Pidgin News (162): Buhari Don Change Him Mind Read More
Egbon and Mazi, Pidgin News Read More
EndSARS Protests Mazi: Oh God, which kind thing be this now, these EndSARS people don start their wahala again, if… Read More
Court Remands Maina In Kuje Prison Egbon: Mazi, shey you don hear the brand new news ontop Maina case, shey you… Read More
Boko Haram Fit Continue For 20 Years Mazi: If this tory wey i dey read ontop the Amotekun for Ondo… Read More
Ogun Baby Factory Egbon: The thing wey poverty go cause for this Naija, poverty self no go fit stop am, imagine… Read More
COVID-19 Grant For Drivers Mazi: (Song...., Chineke Idima o idima, idima eh, Chineke God o, las las i dey part… Read More
Egbon: Walahi Talai, if for say i sabi the person wey dey drive the vehicle of Nigeria, i for just tell… Read More
Youths Sale 2 Policemen Head For 1,000 in badan, Oyo State. Egbon: Finally, finally, the matter don pass be careful like… Read More
Pidgin News Egbon: Chai, which kind news be this one o, Mazi come see something o, these evil people don… Read More
Rivers State Governor, Wike Warns Buhari over the state of the Nation. Mazi: Hmmm, naa many thing i no understand… Read More
Egbon: Mazi, i fit tell you categorically say naa only one thing dey make Naija people proud say dem be citizens… Read More
Mazi: Hmmmm... Allegation Against Yakubu Gowon, if this thing wey dem talk say Yakubu Gowon do naa true, e mean say… Read More
Egbon: Lobatan, e don happen, Nigeria don land inside another recession like this o, see wetin i dey always talk, wey… Read More
Egbon and Mazi reminiscene over the Lekki Massacre of October 20. Egbon: No arrest, dem no sack anybody, nothing nothing,… Read More
Lai Mohammed Don Talk Again Egbon: I bin dey think am some days ago say e don reach reach like 3… Read More
The Strange And Deadly Illness In Kogi Mazi: To even open Newspaper or hear News ontop radio and television these days… Read More
Egbon: For this Naija like this, naa only God dey protect the common man o, no security at all for… Read More
Mazi: This period wey we dey like this, person suppose dey very very very careful o Egbon: Before nko, with the many… Read More
Egbon: If i talk now, Mazi, you go say i too dey complain o, you go say, i no dey hopeful,… Read More
Repentant Boko Haram Members Mazi: I just dey feel happy today, me self no even know why my Belle dey… Read More