Podcast

Pidgin News (118): Kaduna Will Castrate

So how that judgment take concine you? Yes, I agree with the thing wey dem dey do for kaduna; anybody… Read More

6 years ago

Pidgin News (117): To Buy Or Not To Buy Fuel

Na wa o. your patience don loss this morning. The good part be say fuel price fit reduce to the… Read More

6 years ago

Pidgin News (116): Thirty One Billion For The Account

Na lie jare, which kind yeye thirty one billion naira. Thirty one billion naira and them still no get isolation… Read More

6 years ago

Pidgin News (115): Fuel Price Is Hurting Mazi

Egbon, you don hear say dem don increase fuel price? Mazi my brother, I don hear. I talk am… the… Read More

6 years ago

Pidgin News (114): Pastors And Their Wahala

I be inspector general of police? Na the wan wey I read or hear na em I dey tell you.… Read More

6 years ago

Pidgin News (113): Eighty-Five Million Reasons Why

Nna enh, na this morning my pikin tell me say she apply but dem no pick am and I come… Read More

6 years ago

Pidgin News (112): No Dubai No Wedding

If not medical treatment den wetin go carry am go? How her journey to Dubai take concine her pikin marriage Read More

6 years ago

Pidgin News (111): Femi Fani Kayode Vs Journalist

Na the exact thing wey Femi Fani Kayode talk be that but even though na stupid question, e no warrant… Read More

6 years ago

Pidgin news (110): Shop The Container That Doesn’t Fall

No be the first time wey you dey patronize me but na the first time wey you dey bring list… Read More

6 years ago

Pidgin News (109): El Rufai Did Not Meet The Bar

I hear something o, dem invite El rufai to go talk for their Nigerian bar association meeting and dem come… Read More

6 years ago

Pidgin News (108): Pondei Speaks About His Acting

My own be say pondei still dey talk of something wey don happen and we don forget, instead of him… Read More

6 years ago

Pidgin News (107): Kano Singer Receives Death Sentence

Abeg explain further because this thing wey you talk now enh, I no understand; Kano singer sing song… dem talk… Read More

6 years ago

Pidgin News (106): Prayer Is A Transformer

Na wa o. why everybody just dey get transformer issues, you hear of the some people for lagos wey go… Read More

6 years ago

Pidgin News (105): Corona Virus Vaccine Is Here

No be say dem no go share the vaccine but e get somethings wey dem go first do before the… Read More

6 years ago

Pidgin News (104): Kashamu Buruji Is Gone

That one too dey. And if kashamu buruji family no reply am, another politician go reply am just wait and… Read More

6 years ago

Pidgin News (103): Aisha Buhari In The Hospital

Na your own dey worry you this morning. Anyway, dem don fly Aisha Buhari go dubai for treatment… she dey… Read More

6 years ago

Pidgin News (102): Baby Making Factory Produces Lies And Deception

Baby making factory na baby making factory. You see some of these midwives wey dey for east especially… dem go… Read More

6 years ago

Pidgin News (101): Hydroxychloroquine Is Now Fifty Thousand Naira

Egbon, hydroxychloroquine no be cure for corona… some doctors don talk say e dey work for their patients and other… Read More

6 years ago

Pidgin News (100): Insecurity In Nigeria Is Work In Progress

Na today insecurity start for Nigeria? Wetin even bring insecurity talk from your mouth this morning Read More

6 years ago

Pidgin News (99): A Nigerian Student Becomes An International Beggar

Commot come where? Wey school still dey in session? Wetin she go come this country come do… e be like… Read More

6 years ago

Pidgin News (98): Asari Dokubo Put A Foot In His Mouth

Which kind yeye talk be that? So if other regions dey still money, e mean say the money wey dem… Read More

6 years ago