Boko Haram Leader Mazi: Egbon Egbon, ba wo ni, shey you feel that my Yoruba? Egbon: You better pay me… Read More
Paternity Fraud Egbon: Make i no lie, Mazi you do well o, i don finally link all my 3 sim… Read More
National Identification Number Mazi: Dis NIMC staff still never call off the strike o, i hope say you don register… Read More
Big Brother America Egbon: Mazi, make i even ask you self, shey you sabi how person fit do this sim card… Read More
Oyo Civil Servants Mazi: I dey always like make we talk matter as e suppose be, no be everything we… Read More
New Year Gift For Nigerians Egbon: Mazi Gburugburu 1, the Businessman wey sabi, how e be now Mazi: Laugh.., you naa better… Read More
Deeper Life School Mazi: Happy New year to you my brother, I don already dey see sign say this year… Read More
Major Events In 2020 Egbon: Baba God you too much, I salute you, even I carry plenty Gbosa give you… Read More
Bishop Kukah On Fire Mazi: But wait o, e just look like say naa this 2020 I go first hear… Read More
Buhari And Religious Leaders Egbon: Con see the thing wey I dey always talk about wey you go dey talk… Read More
Merry ChristMASK Mazi: Welcome to my House Egbon, how the Christmas celebration be for your side? Egbon: Laugh… we thank… Read More
Akin Alabi Enter Wahala Ontop Healthcare Centre Mazi: That argument wey happen between Reno Omokri and Garba Shehu naa serious… Read More
Operation Show Your Face Mask Egbon: As the matter be like this, anybody wey no wear him face mask no… Read More
NDLEA-SWAT Mazi: Oga Current Affairs abeg come explain dis thing wey i dey see ontop social media o Egbon: See,… Read More
Kankara Boys Egbon: I don talk am before say if government do something wey i suppose clap, i go clap… Read More
President Muhammadu Buhari @78 Read More
SIM Card Registration Palava Egbon: Mazi, make i shock you Mazi: Naa yourself you go shock, you no fit shock me, but… Read More
Buhari And Him Dear Cows Egbon: If i talk my mind, some people go talk say i too complain, but… Read More
IPOB No Wan Carry Last Mazi: Small, small, Naija go dey safe, naa this kind news dey sweet my Belle, no… Read More
Adeboye Prays For Naira Egbon: Naa small remain make this Naira no even get value again, imagine, naa 490 naira be… Read More
Pidgin News (163): Maina Don Join Political Fainters Read More