Podcast

Pidgin News (206): Valentine’s Day Palava

Valentine's Day Palava Mazi: Laugh.., ah, no be small something o, naa this valentine's day I take support that man wey… Read More

5 years ago

Pidgin News (205): AK-47 Na For Self Defence

AK-47 Na For Self Defence Egbon: Hmmmm, las las, this country don dey enter one chance, imagine ehn, imagine this… Read More

5 years ago

Pidgin News (204): 168 Lawmakers Contract COVID-19

Lawmakers Contract COVID-19 Mazi: No be today i don dey talk am say domestic violence no be better something, see… Read More

5 years ago

Pidgin News (203): Back To Lekki Toll Gate

Back To Lekki Toll Gate Egbon: Laugh.. nothing wey Musa no go see for gate o, this country self naa… Read More

5 years ago

Pidgin News (202): Winners Pastor Thief $90,000, N4.5m

Winners Pastor Mazi: Bia Bia, Egbon, na wetin be the latest ontop this cryptocurrency matter wey dey town like this?… Read More

5 years ago

Pidgin News (201): Okonjo Iweala No Get Enemy

Okonjo Iweala Egbon: (Song), water e no get enemy, omi o lota o, water e no get enemy (cut in.. Mazi: Egbon… Read More

5 years ago

Pidgin News (200): The Fear Of EFCC

The Fear Of EFCC Mazi: Naa this kind thing dem dey call like father like son (cut in.. Egbon: And you fit… Read More

5 years ago

Pidgin News (198): COVID-19 Law No Be Joke

COVID-19 Law No Be Joke Closure Of Markets In Abuja Mazi: Before Before, i bin dey think say this law wey… Read More

5 years ago

Pidgin News (197): President Buhari Loose Guard

President Buhari Loose Guard Egbon: I don dey talk am tey tey say Leadership na by example, no be to dey… Read More

5 years ago

Pidgin News (194): Beware Of Cucumber

Beware Of Cucumber Egbon: I know say you go don hear the news so i no need ask you say shey… Read More

5 years ago

Pidgin News (193): Marriage Na Scam?

Marriage Na Scam? Mazi: Hmmm, you see for this life ehn (cut in Egbon: Laugh, anytime you talk like this… Read More

5 years ago

Pidgin News (192): Naira Marley, The Role Model

Naira Marley, The Role Model Mazi: Naa different different tory person go dey see inside paper, we no even dey… Read More

5 years ago

Pidgin News (191): Cow Lives Matter

Cow Lives Matter Egbon: I no even sure say human life still get value for this country again o Mazi:… Read More

5 years ago

Pidgin News (190): Donald Trump Takes A Bow

Bye Bye To Donald Trump Mazi: Nawa o, so las las, Donald Trump don pack him Kaya commot for White… Read More

5 years ago

Pidgin News (189): NIN Registration Deadline

NIN Registration Deadline Mazi: Hmmmm, the way wey many young people dey take find Money these days dey fear person… Read More

5 years ago

Pidgin News (188): Message From The Pigeons

The Pigeons Egbon: Naa since the time wey i hear say Eyele, the pigeons no gree fly for Eagle Square i… Read More

5 years ago

Pidgin News (187): Automatic COVID-19 Healing Dey Iwo

Automatic COVID-19 Healing Mazi: Dem say make our pikin resume school on Monday, how you take see the matter Egbon: Hmmm,… Read More

5 years ago

Pidgin News (186): Salute To Nigerian Soldiers

Salute To Nigerian Soldiers Egbon: You see for this life ehn, e no good make person dey laugh sake of say… Read More

5 years ago

Pidgin News (185): Tunde Ednut Enter One Chance

Tunde Ednut Mazi: I too like the way Baba God dey do him things o, as him sabi say i no… Read More

5 years ago

Pidgin News (184): Stingy Men Association Of Nigeria Don Land

Stingy Men Association Of Nigeria Egbon: Mazi, Mazi, the only Businessman wey dey current, how e be now? Mazi: Naa… Read More

5 years ago