Podcast

Pidgin News (227): Bush Meat Catch Hunter

Bush Meat Mazi: You see this life ehn e better make person dey look well before him jump, these people don… Read More

5 years ago

Pidgin News (226): Mr Transparency Don Die

Mazi, this one wey you no come out on time today, na wetin happen? Read More

5 years ago

Pidgin News (225): Secret Between Buhari And Niger Republic

Between Buhari And Niger Republic Egbon: E get something wey never clear ontop how this Buhari government dey gum body with… Read More

5 years ago

Pidgin News (224): Ogbonge Solution To Unemployment

Solution To Unemployment Mazi: Nna ehn, e be like say i go reduce the way i dey reduce News o… Read More

5 years ago

Pidgin News (223): African Giant Sure Pass Giant Of Africa

African Giant Mazi: This bandits no even get shame again, everyday na so so dem matter dey enter News Egbon: Na… Read More

5 years ago

Pidgin News (222) Alaafin Of Oyo Marry Chioma

Alaafin Of Oyo, Oba Lamidi Olayiwola Egbon: Sometimes, i go just dey wonder if the people wey dey this government get… Read More

5 years ago

Pidgin News (221): Minister For Enjoyment

Minister For Enjoyment Mazi: Chai, anybody wey say enjoyment no dey sweet na enemy of progress! Egbon: Ah ah, Mazi anybody vex… Read More

5 years ago

Pidgin News (220): James Ibori For President

James Ibori For President Mazi: Na since I don dey see different different tory ontop this James Ibori, how you take… Read More

5 years ago

Pidgin News (219): Fani Kayode Knock Gumi

Fani Kayode Knock Gumi Egbon: This man talk sense, kai, him talk well, even though i no too dey like some… Read More

5 years ago

Pidgin News (218): Fashion Get Levels

Fashion Get Levels Mazi: Egbon, if you see wetin my eyes see today as I dey come eh, hmmm… Egbon:… Read More

5 years ago

Pidgin News (217): Nnamdi Kanu Na Prophet

Nnamdi Kanu Na Prophet Egbon: I like this News o, Chai, e look like say EFCC don wake up again Mazi: Wake… Read More

5 years ago

Pidgin News (216): Sowore Carry Juju Enter Court

Omoyele Sowore Mazi: Laugh... nothing wey man no go hear for this country o Egbon: Which wan you see again o sake… Read More

5 years ago

Pidgin News (215): No Food For South West

No Food For South West Egbon: Hmmm, e don happen o, Masquerade don enter Mosque, e con chop beaten commot, this… Read More

5 years ago

Pidgin News (214): Tattoo Cause Kasala

Tattoo Cause Kasala Mazi: Give Youth chance, allow make Youth rule, dem don give youth chance o, make we wait see… Read More

5 years ago

Pidgin News (213): Traditional Ruler Wey Dey Kidnap

Egbon: Hmmm, Mazi, i no too understand the thing wey dey happen to traditional rulers in this country again o Mazi: Why… Read More

5 years ago

Pidgin News (212): New COVID-19 Enter Naija

Mazi: Nna ehn, this COVID-19 something don dey get as e be o, na true say new COVID-19 don enter Nigeria?… Read More

5 years ago

Pidgin News (211): Rochas Okorocha Enter One Chance

Egbon: This News wey i read ontop wetin happen to Rochas Okorocha totori my belle no be small Mazi: Ah Ah, how… Read More

5 years ago

Pidgin News (210): ALERT !!!: Ebola In Nigeria

Ebola In Nigeria Mazi: I no even understand all these things wey dey happen, e con dey look like say… Read More

5 years ago

Pidgin News (209): Minister Of Self Defence

Minister Of Self Defence Egbon: I bin dey think say we still dey plan to enter one chance o, na… Read More

5 years ago

Pidgin News (208): Bad Market For Bobrisky And Co.

Bad Market For Bobrisky Mazi: Nna ehn, i no con understand the thing wey dey happen for this Naija again o… Read More

5 years ago

Pidgin News (207): Ibrahim Magu Gone For Good

Egbon: Las las, Federal Government don pack Ibrahim Magu put for one side Mazi: Na why dem talk say this life na… Read More

5 years ago