Podcast

Pidgin News (248): Buhari Government Dey Play Kite

Buhari Government Egbon: Justice, Justice, I mean Justice na the only hope of common man, but for my dear country, common… Read More

5 years ago

Pidgin News (247): UK Government Wan Help Nnamdi Kanu

Nnamdi Kanu Mazi: Whether you rich or poor o, las las, na death Senior everybody Egbon: That one na one of the… Read More

5 years ago

Pidgin News (246): Pastor See Vision About Lai Mohammed

Lai Mohammed Egbon: Dem just dey sack this Mourinho up and down, Mazi, how you take see the way wey Tottenham… Read More

5 years ago

Pidgin News (245): New Wahala For Isa Pantami

Mazi: Wait fess, i bin think say Naija people don commot hand for this Isa Pantami matter as him don explain… Read More

5 years ago

Pidgin News (244): Lai Mohammed Blames Nigerians

Lai Mohammed Blames Nigerians Egbon: Na now i just confirm say almost everybody wey dey inside this Buhari government no get… Read More

5 years ago

Pidgin News (243): Nnamdi Kanu Open Governors’ Secret

Nnamdi Kanu Mazi: True true, problem no dey finish o, na everybody get him own under clothe Egbon: Oga, no dey bend… Read More

5 years ago

Pidgin News (242): Census For Sex Workers

Census For Sex Workers Egbon: Nothing wey person ear no go hear for this Naija, wetin be this wan again now… Read More

5 years ago

Pidgin News (241): Tinubu Dey Disguise

Tinubu Dey Disguise Mazi: Hmmm, the way Tinubu dey try gum body with Northern people get as e be o, him… Read More

5 years ago

Pidgin News (240): Aisha Buhari Collect Millions

Aisha Buhari Egbon: Na fe days remain wey i go zero my mind ontop Naija matter, i no wan allow make… Read More

5 years ago

Pidgin News (239): Who Kill President Buhari Driver?

President Buhari Driver Mazi: E get something wey never clear ontop this attack wey happen for Imo state o Egbon: Which wan… Read More

5 years ago

Pidgin News (238): Kanu Attacks Aliko Dangote

Kanu Attacks Aliko Dangote Egbon: I know for sure say meself go get money for this life wey i come (cut… Read More

5 years ago

Pidgin News (237): Education Dey Importanta

Mazi: This Education wey I manage get, maka chukwu, I go make sure say my children attend the best primary and… Read More

5 years ago

Pidgin News (236): Double Wahala For Nnamdi Kanu

Nnamdi Kanu Egbon: Hmmm, Mazi don enter gbege o, wahala don tie rapper like this o Mazi: I hope say no be… Read More

5 years ago

Pidgin News (235): APC Leader, Tinubu Looseguard

Tinubu Looseguard Mazi: I no know whether na me dey reason am like that o, or na true say NCDC no… Read More

5 years ago

Pidgin News (234): Yemi Osinbajo Time Don Come

Egbon: This life na turn by turn, e don reach Yemi Osinbajo turn again and e dey totori my belle like… Read More

5 years ago

Pidgin News (233): Tinubu Dey Use Football Age?

Bola Tinubu Mazi: You see for this life ehn, e no possible to please everybody, people go always talk Egbon: No… Read More

5 years ago

Pidgin News (232): BBNaija 2021 Form For Sale

Egbon: E look like say meself no go carry las for this BBNaija 2021 o, i don dey hear rumour… Read More

5 years ago

Pidgin News (231): Money Na Serious Matter

Mazi: Ego, Owo, Kudi, Naira, hmmm, money get power sha! Egbon: Joor o, na wetin money do you? Mazi: E no do me… Read More

5 years ago

Pidgin News (230): Naira Cause Kasala

Naira Cause Kasala Egbon: Baba God, abeg no allow make the plan wey these people get for mind come to pass… Read More

5 years ago

Pidgin News (229): FG Wan Investigate Nigerians

FG Wan Investigate Nigerians Mazi: E look like say this government no wan sabi the thing wey dem dey do again… Read More

5 years ago

Pidgin News (228): Danger For Southern Nigeria

Southern Nigeria Egbon: Na make Baba God save common man for this Naija o, this News wey i dey read dey… Read More

5 years ago