Podcast

Pidgin News (97): From PDP Go APC

Nna enh, na now e get the memo to move. So now wey everybody don commot from PDP go APC… Read More

6 years ago

Pidgin News (96): The Award Goes To The NDDC MD

Abeg, help me explain the thing wey that man dey do? Na mouth to mouth e wan do for NDDC… Read More

6 years ago

Pidgin News (95): Big Brother Brings Big Problems

Nne enh, common to watch network news yester night na big problem between me and my wife, she talk say… Read More

6 years ago

Pidgin News (94): Sanitize Your Conscience Before Selling Hand Sanitizer

No be like that Mazi, the hand sanitizer wey I dey keep for parlour, that big type; na your shop… Read More

6 years ago

Pidgin News (93): Mr Ibu Said Something Tragic

Mr Ibu talk say corona virus no exist for naija, because e no know anybody wey get the disease or… Read More

6 years ago

Pidgin News (92): Abacha Is Not Sani Abacha

See dey person wey dey talk say abacha dey smell. Abacha no smell pass dey amala and gbegiri wey you… Read More

6 years ago

Pidgin News (91): Nigerian Corona Test Kit Is Ready

Na day before yesterday dem announce am o, say dem don succeed for lap and dem now know how to… Read More

6 years ago

Pidgin News (90): Third Mainland Bridge Is The Main Bridge

My brother, exercise is good for the body and I decided say today I go go do some exercise. How… Read More

6 years ago

Pidgin News (89): Politicians Evacuate Hushpuppi From Their Memory

I no go come myself, na government I go send make dem come evacuate you dey way wey dem dey… Read More

6 years ago

Pidgin News (88): Flood In Lagos State

E no be any spiritual problem jare. You fit talk say the flood wey dey for Benin be spiritual problem… Read More

6 years ago

Pidgin News (87): The Interstate Travel Ban Lifted

I happy say you call oyinbo land, you no call naija… na oyinbo land we dey? And even for that… Read More

6 years ago

Pidgin News (86): Abiola Ajimobi Laid To Rest

I even surprise say dem do the burial on time, I think say all these delay wey Abiola Ajimobi family… Read More

6 years ago

Pidgin News (85): Hushpuppi’s Arrest Was Not Hush

Oh. Na dey saga wey you dey talk be that? E get anybody for this country wey no know who… Read More

6 years ago

Pidgin News (84): Coronavirus Vaccine Trial Is Still On Trial

Na wa for you o. no be you no wan commot your house because of coronavirus? And even as government… Read More

6 years ago

Pidgin News (83): Father’s Day Is Not Our Day At All

No mind dem, you know how children and their mama be. Even me sef shock as I see say my… Read More

6 years ago

Pidgin News (82): The International Disgrace Is Too Much

You know wetin dey pain me pass? The fact say we get people wey get brain and plenty talent for… Read More

6 years ago

Pidgin News (81): Minister Of Power, Give Us Power

In fact, as dem talk that review enh… me I come think say na to reduce the price; na em… Read More

6 years ago

Pidgin News (80): Mazi Will Not Go Shop Today

Yes now, as government don kukuma open everything for the economy; I don dey go shop everyday o. but I… Read More

6 years ago

Pidgin News (79): The Inspector General Of Police Will Inspect This

As you talk say inspector general of police no die, I think say the next thing go be say en… Read More

6 years ago

Pidgin News (78): Abia State Is God’s Own State

Na em show corona the road to abia state now. I hope say e no go turn into something else… Read More

6 years ago

Pidgin News (77): States Are Free To Be Coronavirus Free

Nna enh, the thing wey I hear na say dem don discharge up to one hundred and one people; no… Read More

6 years ago