pidgin news

Pidgin News (108): Pondei Speaks About His Acting

My own be say pondei still dey talk of something wey don happen and we don forget, instead of him… Read More

6 years ago

Pidgin News (107): Kano Singer Receives Death Sentence

Abeg explain further because this thing wey you talk now enh, I no understand; Kano singer sing song… dem talk… Read More

6 years ago

Pidgin News (106): Prayer Is A Transformer

Na wa o. why everybody just dey get transformer issues, you hear of the some people for lagos wey go… Read More

6 years ago

Pidgin News (105): Corona Virus Vaccine Is Here

No be say dem no go share the vaccine but e get somethings wey dem go first do before the… Read More

6 years ago

Pidgin News (104): Kashamu Buruji Is Gone

That one too dey. And if kashamu buruji family no reply am, another politician go reply am just wait and… Read More

6 years ago

Pidgin News (103): Aisha Buhari In The Hospital

Na your own dey worry you this morning. Anyway, dem don fly Aisha Buhari go dubai for treatment… she dey… Read More

6 years ago

Pidgin News (100): Insecurity In Nigeria Is Work In Progress

Na today insecurity start for Nigeria? Wetin even bring insecurity talk from your mouth this morning Read More

6 years ago

Pidgin News (99): A Nigerian Student Becomes An International Beggar

Commot come where? Wey school still dey in session? Wetin she go come this country come do… e be like… Read More

6 years ago

Pidgin News (98): Asari Dokubo Put A Foot In His Mouth

Which kind yeye talk be that? So if other regions dey still money, e mean say the money wey dem… Read More

6 years ago

Pidgin News (97): From PDP Go APC

Nna enh, na now e get the memo to move. So now wey everybody don commot from PDP go APC… Read More

6 years ago

Pidgin News (96): The Award Goes To The NDDC MD

Abeg, help me explain the thing wey that man dey do? Na mouth to mouth e wan do for NDDC… Read More

6 years ago

Pidgin News (95): Big Brother Brings Big Problems

Nne enh, common to watch network news yester night na big problem between me and my wife, she talk say… Read More

6 years ago

Pidgin News (94): Sanitize Your Conscience Before Selling Hand Sanitizer

No be like that Mazi, the hand sanitizer wey I dey keep for parlour, that big type; na your shop… Read More

6 years ago

Pidgin News (93): Mr Ibu Said Something Tragic

Mr Ibu talk say corona virus no exist for naija, because e no know anybody wey get the disease or… Read More

6 years ago

Pidgin News (92): Abacha Is Not Sani Abacha

See dey person wey dey talk say abacha dey smell. Abacha no smell pass dey amala and gbegiri wey you… Read More

6 years ago

Pidgin News (91): Nigerian Corona Test Kit Is Ready

Na day before yesterday dem announce am o, say dem don succeed for lap and dem now know how to… Read More

6 years ago

Pidgin News (90): Third Mainland Bridge Is The Main Bridge

My brother, exercise is good for the body and I decided say today I go go do some exercise. How… Read More

6 years ago

Pidgin News (89): Politicians Evacuate Hushpuppi From Their Memory

I no go come myself, na government I go send make dem come evacuate you dey way wey dem dey… Read More

6 years ago

Pidgin News (88): Flood In Lagos State

E no be any spiritual problem jare. You fit talk say the flood wey dey for Benin be spiritual problem… Read More

6 years ago

Pidgin News (87): The Interstate Travel Ban Lifted

I happy say you call oyinbo land, you no call naija… na oyinbo land we dey? And even for that… Read More

6 years ago

Pidgin News (86): Abiola Ajimobi Laid To Rest

I even surprise say dem do the burial on time, I think say all these delay wey Abiola Ajimobi family… Read More

6 years ago