Mazi: This period wey we dey like this, person suppose dey very very very careful o Egbon: Before nko, with the many… Read More
Egbon: If i talk now, Mazi, you go say i too dey complain o, you go say, i no dey hopeful,… Read More
Egbon: Sanwo-Olu bin dey think say him fit carry us join body, him dey try make us forget the thing wey… Read More
Mazi: This news wey i hear dey do my body one kain o, how Government go destroy people Business like this,… Read More
Egbon: Hmm, sometimes, this Buhari government go dey make me wonder whether naa Democracy we still dey practice for this… Read More
Mazi: Hmm, If i combine the Grammar wey i don hear for this 2020 alone, i fit do my own dictionary… Read More
Egbon: (Clap....), nawa o, small small, this thing don dey turn normal something among our Politicians, e be like say naa… Read More
Mazi:This matter don dey give me concern like this o, the bad thing wey this EndSARS protests cause don dey… Read More
Mazi: Naa the reason why i dey always talk say e no too good to dey believe everything wey dey ontop… Read More
Abeg. You know. You know say all these people dey do things for their own selfish reasons but you just… Read More
Yes, because from the thing wey I don see; first of all ASUU strike no dey solve any wahala at… Read More
Ahn Ahn, you never hear say labour congress go start strike starting from 28th of September? Read More
This thing wey you talk now na the same thing wey Atiku Abubakar talk now now now now. En talk… Read More
I no care… whether dem test or dem no test, we get ninety cases. If to say the cases dey… Read More
Egbon, you don hear say dem don increase fuel price? Mazi my brother, I don hear. I talk am… the… Read More
I be inspector general of police? Na the wan wey I read or hear na em I dey tell you.… Read More
Nna enh, na this morning my pikin tell me say she apply but dem no pick am and I come… Read More
If not medical treatment den wetin go carry am go? How her journey to Dubai take concine her pikin marriage Read More
Na the exact thing wey Femi Fani Kayode talk be that but even though na stupid question, e no warrant… Read More
No be the first time wey you dey patronize me but na the first time wey you dey bring list… Read More
I hear something o, dem invite El rufai to go talk for their Nigerian bar association meeting and dem come… Read More