Oh. Na dey saga wey you dey talk be that? E get anybody for this country wey no know who… Read More
Na wa for you o. no be you no wan commot your house because of coronavirus? And even as government… Read More
You know wetin dey pain me pass? The fact say we get people wey get brain and plenty talent for… Read More
In fact, as dem talk that review enh… me I come think say na to reduce the price; na em… Read More
Yes now, as government don kukuma open everything for the economy; I don dey go shop everyday o. but I… Read More
As you talk say inspector general of police no die, I think say the next thing go be say en… Read More
Na em show corona the road to abia state now. I hope say e no go turn into something else… Read More
Nna enh, the thing wey I hear na say dem don discharge up to one hundred and one people; no… Read More
I know now, no be me and you discuss am that day. But wait first na kirikiri prison dem put… Read More
Nna enh, I hear the news this morning o, so sad. And you know the funny thing me and my… Read More
Ha ha, which kind talk be that abeg, how you go talk say technology na god just because of small… Read More
Na wa for you o. small talk wey I talk with low voice e don enter be careful, make I… Read More
Nna enh, the wahala of network for this country. No be so I get serious video call yesterday and network… Read More
Haba? Who insult you now? Na because I ask simple question na em you come dey talk say I dey… Read More
f you ask me, who I go ask. Even me sef don tire. I think say whether na last month… Read More
Mtshw, instead of you to talk say you done chop wan better food or you drink correct beer this morning;… Read More
No be the scamdemic wey you talk now now be the corona cake? Instead of dem to use the money… Read More
Egbon, how far now? How you dey today? I dey o Mazi. How things? I just dey read wan thing… Read More
Chineke! Wait fes, I no understand. Which kind demolish you dey talk of? The kind demolish wey dey scatter the… Read More
How e no go hire good lawyers. With all the money wey Orji Uzor Kalu steal; you think say na… Read More
Which transfer? I run commot oh. If corona go catch me no be for bank, make e come meet me… Read More