pidgin news

Pidgin News (172): Akin Alabi Enter Wahala Ontop Healthcare Centre

Akin Alabi Enter Wahala Ontop Healthcare Centre Mazi: That argument wey happen between Reno Omokri and Garba Shehu naa serious… Read More

5 years ago

Pidgin News (171): Operation Show Your Face Mask

Operation Show Your Face Mask Egbon: As the matter be like this, anybody wey no wear him face mask no… Read More

5 years ago

Pidgin News (170): Naa Which Wan Be NDLEA-SWAT?

NDLEA-SWAT Mazi: Oga Current Affairs abeg come explain dis thing wey i dey see ontop social media o Egbon: See,… Read More

5 years ago

Pidgin News (169): Kankara Boys, Matters Arising

Kankara Boys Egbon: I don talk am before say if government do something wey i suppose clap, i go clap… Read More

5 years ago

Pidgin News (167): SIM Card Registration Palava

SIM Card Registration Palava Egbon: Mazi, make i shock you Mazi: Naa yourself you go shock, you no fit shock me, but… Read More

5 years ago

Pidgin News (166): Buhari And Him Dear Cows

Buhari And Him Dear Cows Egbon: If i talk my mind, some people go talk say i too complain, but… Read More

5 years ago

Pidgin News (164): Pastor Adeboye Prays For Naira…

Adeboye Prays For Naira Egbon: Naa small remain make this Naira no even get value again, imagine, naa 490 naira be… Read More

5 years ago

Pidgin News (159): Court Remands Maina In Kuje Prison

Court Remands Maina In Kuje Prison Egbon: Mazi, shey you don hear the brand new news ontop Maina case, shey you… Read More

6 years ago

Pidgin News (158): Boko Haram Fit Continue For 20 Years

Boko Haram Fit Continue For 20 Years Mazi: If this tory wey i dey read ontop the Amotekun for Ondo… Read More

6 years ago

Pidgin News (156): COVID-19 Grant For Drivers

COVID-19 Grant For Drivers Mazi: (Song...., Chineke Idima o idima, idima eh, Chineke God o, las las i dey part… Read More

6 years ago

Pidgin News (155): Is Nigeria On Autopilot?

Egbon: Walahi Talai, if for say i sabi the person wey dey drive the vehicle of Nigeria, i for just tell… Read More

6 years ago

Pidgin news (154): Youths Sale 2 Policemen Head For N1, 000

Youths Sale 2 Policemen Head For 1,000 in badan, Oyo State. Egbon: Finally, finally, the matter don pass be careful like… Read More

6 years ago

Pidgin News (152) Governor Wike Warns Buhari

Rivers State Governor, Wike Warns Buhari over the state of the Nation. Mazi: Hmmm, naa many thing i no understand… Read More

6 years ago

Pidgin News (151): The Only Thing Wey Dey Give Nigerians Joy

Egbon: Mazi, i fit tell you categorically say naa only one thing dey make Naija people proud say dem be citizens… Read More

6 years ago

Pidgin News (150): The Allegation Against Yakubu Gowon

Mazi: Hmmmm... Allegation Against Yakubu Gowon, if this thing wey dem talk say Yakubu Gowon do naa true, e mean say… Read More

6 years ago

Pidgin News (149): Fresh Recession In Nigeria, Which Way To Go?

Egbon: Lobatan, e don happen, Nigeria don land inside another recession like this o, see wetin i dey always talk, wey… Read More

6 years ago

Pidgin News (148): Lekki Massacre, Who Is The Liar?

Egbon and Mazi reminiscene over the Lekki Massacre of October 20. Egbon: No arrest, dem no sack anybody, nothing nothing,… Read More

6 years ago

Pidgin News (147): Lai Mohammed Don Talk Again

Lai Mohammed Don Talk Again Egbon: I bin dey think am some days ago say e don reach reach like 3… Read More

6 years ago

Pidgin News (146): The Strange And Deadly Illness In Kogi

The Strange And Deadly Illness In Kogi Mazi: To even open Newspaper or hear News ontop radio and television these days… Read More

6 years ago