pidgin news

Pidgin News (40): Sanusi Doesn’t Want to do Again

That one na dem know. Court tell Ganduje to release Sanusi that e dey unconstitutional to hold am in detention… Read More

6 years ago

Pidgin News (39): Sanusi don Enter Pepper Soup

Na wetin dem talk be that? I no believe that story abeg. See en e like say dem wan ridicule… Read More

6 years ago

Pidgin News (38): International Women’s Day for Mazi

Ahn ahn, unto na international women’s day now. Abi you no dey recognize the importance of woman for your life? Read More

6 years ago

Pidgin News (37): Serious Wahala dey Egbon Chest

Hmmm. Which time all these wahala go end? news don talk say the amount of people wey get corona virus… Read More

6 years ago

Pidgin News (36): Wetin Concern Doctors with Karate

How e go surprise me? I know the kind thing wey you don do with your life as a young… Read More

6 years ago

Pidgin News (35): Corona no go Let Us Rest

Make dem better hear because I go be the first person to report them. You hear say one professor for… Read More

6 years ago

Pidgin News (33): Beggars Can Bag Money Too

Make you dey der dey ask quaytion. You no know say these beggars dey see money well well pass person… Read More

6 years ago

Pidgin News (32): Let The Chinese People Dig in Pieces

Nna enh, na so these Chinese people be. If you leave them enh, the thing wey you no suppose give… Read More

6 years ago

Pidgin News (31): The Prince is the Pauper

Aaah, fear not. I just dey hail you; as you dey waka with this your stick and red cab like… Read More

6 years ago

Pidgin News (30): Make We no dey Fight Corruption with Mouth

Coronavirus never catch am but the problem be say federal government no even wan fight to bring all the Nigerians… Read More

6 years ago

Pidgin News (29): Ultimate Love in Real Life, not Telemundo

Nna enh, leave that thing; if I tell my wife say I wan go the ultimate love win house for… Read More

6 years ago

Pidgin News (28): Yanga dey Sleep Trouble Come Wake Am

Ahhh, I never talk that one o. I just talk say if I go east, I no go enter any… Read More

6 years ago

Pidgin News (27): Hyenas Don’t Always Laugh Because They are Happy

Egbon, sometimes the kind talk wey you dey talk just dey make me wonder whether the ogogoro wey you dey… Read More

6 years ago

Pidgin News (26): Wife with Knife

E no be by force o. if the thing dey worry you too much and you don dey see say… Read More

6 years ago

Pidgin News (25): Femi Adesina dey Find Trouble

My brother, the thing wey dey pain me for all these politicians and journalist wey sabi talk well well; be… Read More

6 years ago

Pidgin News (24): The Nigerian Insecurity is not Secure

Mazi, I no get any problem; I just wan understand wetin concern bird with tooth brush. CAN in my opinion… Read More

6 years ago

Pidgin News (23): And The Virus Continues

Dem don dey arrest people over this corona virus o. the news just dey make me laugh. Five people just… Read More

6 years ago

Pidgin News (22): The Viral Case of Corona Virus

Wetin happen? How you go ask me that kind question? Abi you never hear about this corona virus wey dey… Read More

6 years ago

Pidgin News (20): Who Grammy Award Epp

Na the person wey dem been wan give na em dem give; who Grammy award epp sef? How much the… Read More

6 years ago

Pidgin News (19): Human Trafficking is Gaining Traffic

Na wan woman for my place wey don dey Dubai for years, she come back this Christmas come talk say… Read More

6 years ago

Pidgin News (18): Lassa Fever is no Respecter of Person

Hmmm, as we dey talk now one hundred people get lassa fever for Ondo alone and the lassa fever don… Read More

6 years ago