I no talk say you no work now, na wetin I talk be that? I just dey tell you say… Read More
Ehn? Two hundred and what? I no understand, shey dem talk say with the measures on ground dem go reduce… Read More
Make I help you understand. You see enh, NCDC announce today say the new cases wey commot reach one hundred… Read More
E no surprise me now; when all these oyinbo countries never commot their lockdown, na Ghana wan form nonsense. Mtshw Read More
I don talk my own. You how I no like fake news because fake news dey cause serious problem for… Read More
No be say dem wan use BVN give people money but na your BVN dem go use know whether you… Read More
Dem dey play too much; everything dey easily turn to play for their eyes. Ehen, you see for news say… Read More
I dey tell you. And you know say trip wey carry Kyari go Germany that time, no be him suppose… Read More
I dey tell you. Na em make kwara state government to announce officially say amala no dey cure corona virus.… Read More
Na the same thing wey I tell my wife be this. I tell am say we go do our own… Read More
Na so we see am o. This period wey people dey find money and people need money to buy things… Read More
I no know o. dem talk say the thing be like memory card; dem go put am inside your body… Read More
At all at all. Our president suppose address us about everything wey dey happen; even if no be everyday en… Read More
You know say government talk say for this lockdown, dem go give people money and I see am for NTA… Read More
Mazi, no dey ask question wey no get answer. You dey talk as if you no know the country wey… Read More
My brother, no be because of my sister pikin. As en mama drop am here and school no dey, I… Read More
No. Bubu never get am; dem test am and the test come out negative but Osinbajo don isolate enself because… Read More
I swear. No body for my house hold dey commot without face mask and gloves. I know say people dey… Read More
I hear am but the thing be say dem never verify am o. no go dey drink Chloroquine for no… Read More
Aaah, Mazi you no know say as doctors dem get high risk to catch the sickness or disease wey dem… Read More
Mazi, I wan understand something. This oil wey we get for this country, na blessing abi na curse? Because every… Read More