Podcast

Pidgin News (53): Easter is at Home this Year

My brother, na so life be. We go siddon make plan but nobody know how life go go. The only… Read More

6 years ago

Pidgin News (51): Pastors will not Let Our Money Be

Na so we see am o. This period wey people dey find money and people need money to buy things… Read More

6 years ago

Pidgin News (50): 5G is Five Times better and More Dangerous Than 4G

I no know o. dem talk say the thing be like memory card; dem go put am inside your body… Read More

6 years ago

Pidgin News (49): Talk is not Cheap for the President

At all at all. Our president suppose address us about everything wey dey happen; even if no be everyday en… Read More

6 years ago

Pidgin News (48): Lockdown will not Make us Quarrel

You know say government talk say for this lockdown, dem go give people money and I see am for NTA… Read More

6 years ago

Pidgin News (47): Lock down but not Locked out

Mazi, no dey ask question wey no get answer. You dey talk as if you no know the country wey… Read More

6 years ago

Pidgin News (46): Star Times Will Starr Education

My brother, no be because of my sister pikin. As en mama drop am here and school no dey, I… Read More

6 years ago

Pidgin News (45): Kyari Bites the Dust

No. Bubu never get am; dem test am and the test come out negative but Osinbajo don isolate enself because… Read More

6 years ago

Pidgin News (44): Face Mask and Gloves is the Way

I swear. No body for my house hold dey commot without face mask and gloves. I know say people dey… Read More

6 years ago

Pidgin News (43): Chloroquine no be Paracetamol

I hear am but the thing be say dem never verify am o. no go dey drink Chloroquine for no… Read More

6 years ago

Pidgin News (42): Doctors Please Don’t Leave Us

Aaah, Mazi you no know say as doctors dem get high risk to catch the sickness or disease wey dem… Read More

6 years ago

Pidgin News (41): Oil is a Blessing and a Curse

Mazi, I wan understand something. This oil wey we get for this country, na blessing abi na curse? Because every… Read More

6 years ago

Pidgin News (40): Sanusi Doesn’t Want to do Again

That one na dem know. Court tell Ganduje to release Sanusi that e dey unconstitutional to hold am in detention… Read More

6 years ago

Pidgin News (39): Sanusi don Enter Pepper Soup

Na wetin dem talk be that? I no believe that story abeg. See en e like say dem wan ridicule… Read More

6 years ago

Pidgin News (38): International Women’s Day for Mazi

Ahn ahn, unto na international women’s day now. Abi you no dey recognize the importance of woman for your life? Read More

6 years ago

Pidgin News (37): Serious Wahala dey Egbon Chest

Hmmm. Which time all these wahala go end? news don talk say the amount of people wey get corona virus… Read More

6 years ago

Pidgin News (36): Wetin Concern Doctors with Karate

How e go surprise me? I know the kind thing wey you don do with your life as a young… Read More

6 years ago

Pidgin News (35): Corona no go Let Us Rest

Make dem better hear because I go be the first person to report them. You hear say one professor for… Read More

6 years ago

Pidgin News (33): Beggars Can Bag Money Too

Make you dey der dey ask quaytion. You no know say these beggars dey see money well well pass person… Read More

6 years ago

Pidgin News (32): Let The Chinese People Dig in Pieces

Nna enh, na so these Chinese people be. If you leave them enh, the thing wey you no suppose give… Read More

6 years ago

Pidgin News (31): The Prince is the Pauper

Aaah, fear not. I just dey hail you; as you dey waka with this your stick and red cab like… Read More

6 years ago