Merry ChristMASK Mazi: Welcome to my House Egbon, how the Christmas celebration be for your side? Egbon: Laugh… we thank… Read More
Akin Alabi Enter Wahala Ontop Healthcare Centre Mazi: That argument wey happen between Reno Omokri and Garba Shehu naa serious… Read More
Operation Show Your Face Mask Egbon: As the matter be like this, anybody wey no wear him face mask no… Read More
NDLEA-SWAT Mazi: Oga Current Affairs abeg come explain dis thing wey i dey see ontop social media o Egbon: See,… Read More
President Muhammadu Buhari @78 Read More
SIM Card Registration Palava Egbon: Mazi, make i shock you Mazi: Naa yourself you go shock, you no fit shock me, but… Read More
Buhari And Him Dear Cows Egbon: If i talk my mind, some people go talk say i too complain, but… Read More
Adeboye Prays For Naira Egbon: Naa small remain make this Naira no even get value again, imagine, naa 490 naira be… Read More
Pidgin News (163): Maina Don Join Political Fainters Read More
Egbon and Mazi, Pidgin News Read More
Court Remands Maina In Kuje Prison Egbon: Mazi, shey you don hear the brand new news ontop Maina case, shey you… Read More
Boko Haram Fit Continue For 20 Years Mazi: If this tory wey i dey read ontop the Amotekun for Ondo… Read More
Ogun Baby Factory Egbon: The thing wey poverty go cause for this Naija, poverty self no go fit stop am, imagine… Read More
COVID-19 Grant For Drivers Mazi: (Song...., Chineke Idima o idima, idima eh, Chineke God o, las las i dey part… Read More
Egbon: Walahi Talai, if for say i sabi the person wey dey drive the vehicle of Nigeria, i for just tell… Read More
Youths Sale 2 Policemen Head For 1,000 in badan, Oyo State. Egbon: Finally, finally, the matter don pass be careful like… Read More
Rivers State Governor, Wike Warns Buhari over the state of the Nation. Mazi: Hmmm, naa many thing i no understand… Read More
Egbon: Mazi, i fit tell you categorically say naa only one thing dey make Naija people proud say dem be citizens… Read More
Mazi: Hmmmm... Allegation Against Yakubu Gowon, if this thing wey dem talk say Yakubu Gowon do naa true, e mean say… Read More
Egbon: Lobatan, e don happen, Nigeria don land inside another recession like this o, see wetin i dey always talk, wey… Read More
Egbon and Mazi reminiscene over the Lekki Massacre of October 20. Egbon: No arrest, dem no sack anybody, nothing nothing,… Read More