The Fear Of EFCC Mazi: Naa this kind thing dem dey call like father like son (cut in.. Egbon: And you fit… Read More
Sunday Igboho Expose Ooni of Ife Read More
COVID-19 Law No Be Joke Closure Of Markets In Abuja Mazi: Before Before, i bin dey think say this law wey… Read More
President Buhari Loose Guard Egbon: I don dey talk am tey tey say Leadership na by example, no be to dey… Read More
Marriage Na Scam? Mazi: Hmmm, you see for this life ehn (cut in Egbon: Laugh, anytime you talk like this… Read More
Naira Marley, The Role Model Mazi: Naa different different tory person go dey see inside paper, we no even dey… Read More
Cow Lives Matter Egbon: I no even sure say human life still get value for this country again o Mazi:… Read More
NIN Registration Deadline Mazi: Hmmmm, the way wey many young people dey take find Money these days dey fear person… Read More
The Pigeons Egbon: Naa since the time wey i hear say Eyele, the pigeons no gree fly for Eagle Square i… Read More
Automatic COVID-19 Healing Mazi: Dem say make our pikin resume school on Monday, how you take see the matter Egbon: Hmmm,… Read More
Salute To Nigerian Soldiers Egbon: You see for this life ehn, e no good make person dey laugh sake of say… Read More
Tunde Ednut Mazi: I too like the way Baba God dey do him things o, as him sabi say i no… Read More
Stingy Men Association Of Nigeria Egbon: Mazi, Mazi, the only Businessman wey dey current, how e be now? Mazi: Naa… Read More
Boko Haram Leader Mazi: Egbon Egbon, ba wo ni, shey you feel that my Yoruba? Egbon: You better pay me… Read More
Paternity Fraud Egbon: Make i no lie, Mazi you do well o, i don finally link all my 3 sim… Read More
National Identification Number Mazi: Dis NIMC staff still never call off the strike o, i hope say you don register… Read More
Big Brother America Egbon: Mazi, make i even ask you self, shey you sabi how person fit do this sim card… Read More
Deeper Life School Mazi: Happy New year to you my brother, I don already dey see sign say this year… Read More
Major Events In 2020 Egbon: Baba God you too much, I salute you, even I carry plenty Gbosa give you… Read More
Bishop Kukah On Fire Mazi: But wait o, e just look like say naa this 2020 I go first hear… Read More
Buhari And Religious Leaders Egbon: Con see the thing wey I dey always talk about wey you go dey talk… Read More