Southern Governors Expose Garba Shehu Mazi: Wait o, i no understand this argument between southern governors and the presidency o, the… Read More
Nnamdi Kanu Mock Nigerians Mazi: Naija parents get plenty work to do o, na this Children day remind me the thing… Read More
Abidemi Rufai Egbon: This life sha, i know just understand why some people never still understand say na vanity untop vanity… Read More
Dino Melaye Expose Nigerian Minister Mazi: Kai, Naija my country, some of these politicians don dey add 20 and 23 o,… Read More
Sunday Igboho Partners Nnamdi Kanu Egbon: All these people wey dey burn police station, burn INEC office in the South-east don… Read More
Egbon: Na as you hear am, me self hear am o, i con hear say Iyabo Ojo dey para Read More
Nigerians Beg Goodluck Jonathan Egbon: Na only one thing dey totori my belle ontop Naija matter, after that one thing o,… Read More
Mazi: All these rumour wey dey fly up and down no even allow make person know who dey talk true… Read More
My brother, with the way things dey go for this country, time don reach make i go get my International… Read More
Obasanjo Collaborate With Gumi Mazi: This Davido guy, na man him be, I too like as the guy no dull himself… Read More
Abuja residents are living in fear over reports that some strangers have entered towns and communities close to FCT borders. Read More
Miyetti Allah Egbon: Everywhere you go na so so killing, kidnapping, bandits person dey here up and down, which kind… Read More
Nollywood Actors Fight Dirty Egbon: I too dey like people wey no dey fear to call spade spade, no be some… Read More
Sheik Gumi Mazi: The way wey Kidnappers dey collobi people these days get as e be o, i just dey read… Read More
Isa Pantami Egbon: As things dey go for this country, e look like say the soldiers wey dey fight Boko Haram… Read More
Mazi: I hear say some people dey hail IPOB leader, Nnamdi Kanu, dey call am Prophet wey dey see the things… Read More
Buhari Government Egbon: Justice, Justice, I mean Justice na the only hope of common man, but for my dear country, common… Read More
Nnamdi Kanu Mazi: Whether you rich or poor o, las las, na death Senior everybody Egbon: That one na one of the… Read More
Lai Mohammed Egbon: Dem just dey sack this Mourinho up and down, Mazi, how you take see the way wey Tottenham… Read More
Mazi: Wait fess, i bin think say Naija people don commot hand for this Isa Pantami matter as him don explain… Read More