egbon and mazi

Pidgin News (289): BBNaija Organizers, MultiChoice Enter Wahala

MultiChoice Enter Wahala Egbon: E just look like say everything don turn to comedy since dem talk say make dem change… Read More

5 years ago

Pidgin News (288): 2023, Tinubu’s Supporters Cry Out

Tinubu's Supporters Cry Out Mazi: E look like say fire don dey ontop mountain for Yoruba Nollywood industry like this o,… Read More

5 years ago

Pidgin News (287): Kogi Youths To Sue Yahaya Bello

Kogi Youths To Sue Yahaya Bello Egbon: Laugh... sometimes, i go just see some News and i go just dey laugh… Read More

5 years ago

Pidgin News (286): Faces Of Ritualists In Ondo

Ritualists In Ondo Mazi: Hmm, e be things o, you remember say na yesterday we dey talk say make federal government… Read More

5 years ago

Pidgin News (285): Native Doctor Emerges Governorship Candidate In Anambra

Native Doctor Emerges Governorship Candidate Egbon: This federal government matter don dey taya man o, dem arrest Nnamdi Kanu, now, na… Read More

5 years ago

Pidgin News (284): Nnamdi Kanu Confesses

Nnamdi Kanu Confesses Mazi:  I never still understand the thing wey federal government dey talk ontop this Nnamdi Kanu matter o… Read More

5 years ago

Pidgin News (283): Scary Prophesy About Abuja

Scary Prophesy About Abuja Egbon: One thing wey me i know for sure na say, e fit take 20 years for… Read More

5 years ago

Pidgin News (282): Nigeria Electric Car Miss Road

Nigeria Electric Car Mazi: You see ehn, e fit take time o, but i know say one day Naija self go… Read More

5 years ago

Pidgin News (281): Finally, President Buhari Surrenders

President Buhari Surrenders Egbon: Kai, drama sha full this country, this Father's day wey just pass, plenty people sha dey give… Read More

5 years ago

Pidgin News (280): Femi Adesina Warns Obasanjo

Femi Adesina Warns Obasanjo Mazi: Nna ehn, the Grace wey dey ontop this Cristiano Ronaldo guy big no be small o,… Read More

5 years ago

Pidgin News (279): Kelechi Iheanacho F*ck Up

Kelechi Iheanacho Egbon: Fake life too plenty ontop social media, na why I no fit envy anybody be that Mazi: Yes o,… Read More

5 years ago

Pidgin News (278): TB Joshua’s Exclusive Interview Surfaces

TB Joshua Mazi: Hmm, e look like say this Adamu Garba don offend some people wey him no suppose offend o,… Read More

5 years ago

Pidgin News (277): Wizkid Celebrates Davido

Wizkid Celebrates Davido Egbon: Some fans of all these musicians go just dey give themselves unnecessary headache, dey argue ontop wetin… Read More

5 years ago

Pidgin News (276): CBN Threatens To Jail Nigerians

CBN Threatens To Jail Nigerians Mazi: Laugh... Kai, i no just understand the kain spirit wey dey enter some people body,… Read More

5 years ago

Pidgin News (275): Buhari Exposes Fulani Herdsmen

Fulani Herdsmen Egbon: Today na good day for Naija o, las las, Bubu don come out of Aso Rock Mazi: Ehn ehn,… Read More

5 years ago

Pidgin News (274): New Report Expose Bill Gate

New Report Expose Bill Gate Mazi: Everywhere i turn to, na this Twitter matter everybody just dey talk up and down,… Read More

5 years ago

Pidgin News (273): Dangers Of Using VPN For Twitter

Dangers Of VPN Egbon: Hmm, e good make person dey do good for this life sha, since Prophet TB Joshua pai,… Read More

5 years ago

Pidgin News (272): Femi Adesina Tags Buhari ‘Bully’

Femi Adesina Tags Buhari 'Bully' Mazi: Egbon, e look like say i go reduce the amount of news wey i dey… Read More

5 years ago

Pidgin News (271): Lady Cut Off Employer’s Penis

Lady Cut Off Employer's Penis Egbon: Yes, na this kind thing suppose dey happen to all those men wey dey rape… Read More

5 years ago

Pidgin News (270): Jack Dorsey Knocks Buhari

Jack Dorsey Knocks Buhari Mazi: Bubu no suppose talk this kain thing with the wey the country dey like this o… Read More

5 years ago

Pidgin News (269): Nigerians Drag Aisha Yesufu

Egbon: Naija people no dey waste time to bring out receipt o, dem don drag Aisha Yesufu, even talk say she… Read More

5 years ago