Abba Kyari Egbon: Laugh, kai, this country na cruize walahi, everytime, person go just dey see different different tory wey look… Read More
Channels TV On Fire Mazi: Make we no lie, big name better pass riches, we suppose realise say no be everything… Read More
Ibe Kachikwu In Theft Scandal Mazi: These Taliban no dey joke for Afghanistan o, dem just dey match ground anyhow like… Read More
Egbon: Na this Buhari son wedding be the true meaning of talk of the town, dem paint town red, con paint… Read More
Fani Kayode Looseguard Mazi: I dey always tell people say permanent enemy no dey for Politics, especially for this Naija wey… Read More
Egbon: Like play like play Taliban don take over government for Afghanistan o, i pray make naija government see better lesson… Read More
JSS 1 Student Sues Ekiti Government Mazi: Plenty people get better Brain for this country o, the only thing wey dey… Read More
Twitter Ban Egbon: Chai, bad belle people just full everywhere, ah ah, see the thing wey dem talk say this 16… Read More
Dino Melaye Clarifies $31 Million Deal Mazi: Messi Messi, the footballer wey sabi, kai, e pain me say that guy commot… Read More
TB Joshua Egbon: Mazi 1, how business now, hope money dey enter as e suppose enter Mazi: Hmmm, my brother, we thank… Read More
War Against BBNaija Mazi: Na wa oh, dem say Yar'Adua son kill four people for Yola, Adamawa State, dem even don… Read More
Apostle Suleman Egbon: Kai, e look like say Naija government no plan to commot the padlock wey dem carry put for… Read More
Femi Falana Leaks Buratai's Plan Mazi: This Abba Kyari matter just full everywhere, e look like say na him turn to… Read More
Naira Involve In Fatal Accident Egbon: Kai kai, oluwa saanu fun wa ooo, ah, this wan too much o Mazi: Abeg talk… Read More
Sheik Gumi Expose President Buhari Mazi: Kai, some people get black and wicked mind o, you remember that big supermarket wey… Read More
Yomi Fabiyi Enter Wahala Egbon: If we talk now, e go look like say person too dey talk, Baba don enter… Read More
Pastor Biodun Fatoyinbo Speaks Out Mazi: Small small, Naija go better, no be yesterday i dey tell you say we no… Read More
Dubai Created Artificial Rain Egbon: Kai Kai, my brother, God no go shame us o, God no go shame us o,… Read More
Sunday Igboho Mazi: Hmm, e make sense make person get better friends for this life o, Kai, see as friends and… Read More
Mike Adenuga's Side Chic Egbon: Omo, e look like say this COVID-19 palava still dey ground like say tomorrow no dey… Read More
Buhari Bribe Attahiru Jega Mazi: Kai, true true, time na money o and e no dey wait for anybody, sharp sharp,… Read More